Another prophecy is here for our dear President Goodluck Ebele Jonathan. What happens to the head happens to the body, so you just have to watch this video…
this prophet don high, which God reveal this things to u? even layman know say na attention u dey seek. no worry dem go soon recognise u with ghana must go. lame man sef go know say u dey junky
Honestly all this prophet should hold a 1hour prayer on air so we will know that; they are really in prayer with us, am tired of all this prophesies speaking , if you have something from GOD for someone tell the person not for public ok.

bros wetin d president dey take before im dey talk? kwale igbo abi na coke? ahahahhhahahahahahahahahahahah
Honestly all this prophet should hold a 1hour prayer on air so we will know that; they are really in prayer with us, am tired of all this prophesies speaking , if you have something from GOD for someone tell the person not for public ok.
this man is making some sense oh