2Face & Annie were lodged at the JW Mariott Marquis. The 5-star masterpiece structure is barely 3months old and at 75 storeys high, stands as the tallest hotel building in the world.
2face,2face,2face. . .how many times i called u?? After 100 pickins u dey do wedding, dey waste d money wey u suposed to use to train and feeding dem. Na wa 4 u o.. . .
2face,2face,2face. . .how many times i called u?? After 100 pickins u dey do wedding, dey waste d money wey u suposed to use to train and feeding dem. Na wa 4 u o.. . .
He wantz to Wast his Money
Make una liv my 2baba alon oh na him moni mak him spend am d wey him want am.