Tomiwa Fayose, one of Ekiti state Governor Fayose’s handsome sons, recently acquired the luxury supercar and took to Instagram to show it off. Big congrats to him.
Lastborn and sam,ur jst jelous u better go and look for urs and stop mocking some one…..it is God blessing…am happy for him and I want to say congratulation to him…..may God show us when he will buy private jet….
Nigerians Una too mumu especially…does ekiti people animals later Una go dey support am..y Una dey hungry…later Una go say make we no vote buhari…goat lyk Una…even ibo’s…biafra animals…
Useless son nd useless father. Like father, like son
@lastborn wetin concern you,u beta pray to have urs too,Fayose na millionaire before he become Gov
Na lie, he was not. Ok, tell me what kind of business he was in that made him a millonaire. Abi na billonaire?
This is a revelation of how much money is available for throwaway. The boy in question has no feasible means of livelihood. EFCC Una dey hear?
Lastborn and sam,ur jst jelous u better go and look for urs and stop mocking some one…..it is God blessing…am happy for him and I want to say congratulation to him…..may God show us when he will buy private jet….
Nigerians Una too mumu especially…does ekiti people animals later Una go dey support am..y Una dey hungry…later Una go say make we no vote buhari…goat lyk Una…even ibo’s…biafra animals…
Enjoy ur self nothing do u.
God bless u dear. Enjoy ur father’s money there.
i need a financial support please
Enjoy your fathers loot while it lasted but remember that whatever goes up will certainly. Come down.